Women wey una Shame

Na anyhow naija women dey behave now. Wetin make you dey naked bcos you get belle?
E be like say na goat milk dem take feed some of our women,their reasonen don get accident.
Mama warn ya bikin dem bcos small small dem go begin give pikin name as Gomora or Sodom.
Dis one no good chamcham. See how beautiful woman bring belle com naked herself , bcos of wetin sister?
Chai !!! Chukwu ooo 

Comments

Popular posts from this blog

Celebrate - Our Father Venerable Superior Evangelist G.O Jerry

Happy Birthday - Celebrating Anoop Satyan