5million naira!!! Police Promo na wahala

Oga Governor for Kwara e don promise to give anybody wey get infomate concerning the robbers dem wey cause gbege for Offa Kwara state bank kill plenty people com run with plenty money.
The robbers dem run leave 7 cars enter bush wen Naija Police com form commando dey run after dem.
If you want this money wey Governor promise 5million! 5million!! quick quick pass the information wey you get concerning dis robbers dem to the nearest police station.

Comments

Popular posts from this blog

Celebrate - Our Father Venerable Superior Evangelist G.O Jerry

Happy Birthday - Celebrating Anoop Satyan