Presido say him dey for 2019 Election

Naija na country abi na state? I tire for our Politicians, true dem no get . Baba!!Baba!!! ha !Na Presido i dey call so ooo, him don say ''for 2019 i go contest''
 
Chai!!!! Baba abeg you, go UK go rest oooo.

Wetin you think Abeg?

Comments

Popular posts from this blog

Celebrate - Our Father Venerable Superior Evangelist G.O Jerry

Happy Birthday - Celebrating Anoop Satyan