Facebook wan begin to let you know weda Cambridge Analytica torchlight you


Facebook don start to mek you know weda Cambridge Analytica don torchlight your data.
Dem say you go dey get link ontop your news feed to say d kind of app wey you use and d kind of infomate wey you torchlight.
Mek Surprise no you wen u see message wey be like this: "We have banned the website This is your digital life which one of your friends used Facebook to log into"

Gbege dey for d owner of Facebook Mark Zucherberg as him go confess how meni people him don give access for facebook.

Comments

Popular posts from this blog

Celebrate - Our Father Venerable Superior Evangelist G.O Jerry

Happy Birthday - Celebrating Anoop Satyan