Obasanjo, Babangida and Jonathan Saints

Naija leaders be Maradona wey dey carri political ball coniconi. Former Presidos dem oga OBJ, IBB, Jona don join NN19 say dem want youth to contest for d election wey dey com .
We know say na game b all dis tins. 
Abeg my people kip ya voters card no b for PDP, APC or any party wey dis former ogas dem dey.
Who dey  deceive who? I go one day be Presido.

Comments

Popular posts from this blog

Celebrate - Our Father Venerable Superior Evangelist G.O Jerry

Happy Birthday - Celebrating Anoop Satyan