No let Obasanjo threaten you Presido

Oga Presido don dey long for neck, becos of wetin former Presido talk say him no just try for Naija mata chacha!
One pesin for House of rep Babatunde Kolawole don tell Presido Buhari say ''Oga no worri for oga Obasanjo'' he no get mouth dere''.
Him talk say make Presido open him eyes well well ,make him no allow Obasanjo com dey do'am tirinrin .Him com still dey touchlight trouble say wetin PDP spoil for sixteen years no go fit good for 4years.

Comments

Popular posts from this blog

Celebrate - Our Father Venerable Superior Evangelist G.O Jerry

Happy Birthday - Celebrating Anoop Satyan