Health - Abeg stop to dey shake people
No b every hand na e im clean .Abeg meni virus dey spred by hand.
Haysin!!!!! wey oyinbo call snizzing b one way wey people dey carri am about.
Abeg stop to shake but u fit chop knuckle.
And if you wan snizz abeg do'am for inside your elbow.
Comments
Post a Comment