Drinking Water is healthy

Abeg drink water well well whenever and however. Water dey cure some hidden sickness according to ogbonge dokitas.
But as e be cold water no good for u , try well dey take warm water mek your skin fit tanda , and your blood fit comot yamayama .

Comments