Russia dem don blame Israel for Strike for Syria airbase

Russia don blame Israel for Strike gboaaaa!!!! wey happen for Syria airbase on Monday. Dem  say na chemica gas na him Israel dem take do the gboaaa!!

According to Russia, israeli plane wey dey fight war wey the number na F-15 na him come do the gboaa!for T-4 base for central syria from lebanese territory . People dead well-well for this gboa!

But Israel dem no talku atall because their defence minister Avigdor dey yan say ''their mata no dey too show face for we to read''

Comments

Popular posts from this blog

Celebrate - Our Father Venerable Superior Evangelist G.O Jerry

Happy Birthday - Celebrating Anoop Satyan