Presido Buhari dey Lagos 2days

Naija Presido Muhammadu Buhari dey Lagos wey he go stay for 2days, him come commission Ikeja Bus terminal also check the project Airport road wey Lagos Governor Oga Ambode dey do. The presido yan say him happy well well with the kind of achievement wey the Governor get inside him 3 years wey him don be oga for Lagos. Him from there gbap waka go Oga Bola Tinubu 10th Annual Colloquium wey the talk come plenty plenty.

Comments

Popular posts from this blog

Celebrate - Our Father Venerable Superior Evangelist G.O Jerry

Happy Birthday - Celebrating Anoop Satyan