Federal Government don enter wahala

Mass Alliance for Inclusive Nigeria for Yenagoa don come out say make d Federal Government of Naija release Leah , the girl wey still dey boko haram hand after dem boko haram don release other girls, say dis girl becos she refuse to change her mind say na christain wey she be she still wan be. Na him boko haram vex say dem go kip ham until she agree to be muslim.
the group MAIN don vex say make our government carri waka go
bring d girl sharp sharp.

Comments

Popular posts from this blog

Celebrate - Our Father Venerable Superior Evangelist G.O Jerry

Happy Birthday - Celebrating Anoop Satyan