Posts

Showing posts from March, 2018

Mr.Otitoju Babajide call Oga Bola Tinubu BIG DOG

Image
Inside d hailing wey oga for Journalist hang out  Mr.Otitoju give Oga Tinubu, him call oga Bola Tinubu ''BIG DOG'' for political yard. Mr.Otitoju yan say the National leader Oga Tinubu  na icon wey efri politician wan be like ham. Him say even PDP Governor call Oga Tinubu him Oga. Him yan dis one to praise Oga Tinubu for him 66 years for him 10th annual colloquium .

FIFA vex for Russians

Image
Pogba and Dembele don hapi say FIFA don put mouth for d racist mata wey make dem no hapi, wey Russia people dem make wem dem play wit dem. FIFA don say dem go deal wit Russia if d mata b true-true.

Federal Government don enter wahala

Image
Mass Alliance for Inclusive Nigeria for Yenagoa don come out say make d Federal Government of Naija release Leah , the girl wey still dey boko haram hand after dem boko haram don release other girls, say dis girl becos she refuse to change her mind say na christain wey she be she still wan be. Na him boko haram vex say dem go kip ham until she agree to be muslim. the group MAIN don vex say make our government carri waka go bring d girl sharp sharp.

Presido Buhari dey Lagos 2days

Image
Naija Presido Muhammadu Buhari dey Lagos wey he go stay for 2days, him come commission Ikeja Bus terminal also check the project Airport road wey Lagos Governor Oga Ambode dey do. The presido yan say him happy well well with the kind of achievement wey the Governor get inside him 3 years wey him don be oga for Lagos. Him from there gbap waka go Oga Bola Tinubu 10th Annual Colloquium wey the talk come plenty plenty.

Disappointed Domain provider

I am happy to resolve my blog back, although with blogspot. It is very disappointing that some Nigerian service providers are not skilled. For 5months I could not get my domain for mistake by my service provider. Thank God I am back, but this time because of some Naija acceptance my people i will be with pidgin English until otherwise instructed. You can flow along with Forum space in the blog in any language including pure English. Thanks People. Yours Faithfully Tobigabriel Generale

VERSE OF THE DAY - PSALMS 23 VS 1

Image
1.The LORD is my shepherd; I shall not want.